Lyrics

Day break, everywhere burst Abeg! Kapaichumarimarichopaco Wo! I be badman original If no be money matter biko don't call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Abeg We be badman original If no be money matter biko don't call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Ego Kudi Owo Wrapper Erigga Zlatan Pawon Pelu Lampard Wo! Ego Kudi Owo Wrapper Erigga (Wahala) Zlatan (Abeg) Pawon Pelu Lampard Who you know for the street wey dey carry talk (paper) Voltage wey dey carry chalk (Abeg) Ask your girl who dey carry fork But I dash you pack, your girl too dey carry chalk I slack her pants run enter waf for side For two weeks na my hotel she dey residents Like stereo, she no wan let my nipple go So addicted, you such say she dey sniff coco? Eeh God money too sweet abeg Rise her leg the kind style when I bean abeg Quench her find join am, I no dey feel bad Waka leave them go one side go smoke my laud Warri crisis pikin, no shit in speaking You thinking stinking Fuck what you've been drinking Professor Linkin toward this jogodo Who wan jump if I hold am na kokoko Badman I be badman original If no be money matter biko don't call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Abeg We be badman original If no be money matter abeg don't call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Ego Kudi Owo Wrapper Erigga Zlatan Pawon Pelu Lampard Wo! Ego Kudi Owo Wrapper Erigga Zlatan Pawon Pelu Lampard Kapaichumarimarichopaco Rapper bi temi bai wonri
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Erhiga Agarivbie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out