Lyrics

Ibile Ayii Kapaichumarimaripaco Jo mo Pato Yo Rexxie pon this one Mama say make you no marry celebrity o Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o (ah yi) Papa send you go university o You say you fall in love with one rapper for ojutiti Say am getting distracted baby (distracted baby o) Am getting distracted baby (distracted baby o) Baby am getting distracted baby (distracted baby) Money gat me distracted baby (distracted baby) Your sister say I go jonzey Your brother say I be playboy Your mama say make you no fall Say zanku na bad boy Na man wey dey try girl call they Honey My love no go sweet without money Baby girl you should stand for me If I need shawty, you should stand for me One two what u gon do To ba lo gbo pe zanku lo ku Three four ma lo go Ma lo fo, mo lenu gan Them they doubt me, them they doubt me If I near their pikin dem go arrest me See my life today Ah My life turn thing they can't see Mama say make you no marry celebrity o Say them get girlfriend girlfriend for every city o Papa send you go university o You say you fall in love with one rapper for ojutiti Say am getting distracted baby Am getting distracted baby (distracted baby) Baby am getting distracted baby (distracted baby) Money gat me distracted baby Everything for this life them must criticize If you no soak garri he no go rise Hear them a talking, hear them a chant But dem no know say oluwa water our plant And it must grow Mama you only see today Nobody know tomorrow When the hustle pay Papa everybody want to roll Just wan take you to a different kinda kinda level Go tell them say this one no be No level because God no Go pray for him level Mama say make you no marry celebrity o Say them get girlfriend girlfriend for every city o Papa send you go university o You say you fall in love with one rapper for ojutiti Say am getting distracted baby (distracted baby) Am getting distracted baby (distracted baby) Baby am getting distracted (distracted baby) Money gat me distracted baby (distracted baby) Ghetto man God don bless the ghetto man Activate the ghetto man He don turn to gentleman, gentleman Ghetto man God don bless me ghetto man He don raise me ghetto man Me don turn to gentleman, gentleman Ghetto man Activate the God don bless me God don raise me Ghetto man Zlatan na Ghetto man Patoranking Ghetto man Rexxie turn to gentle man Which kind gentle man he be? Ghetto man
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Chisom Faith Ezeh, Patrick Ukakwa Okorie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out