Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Timilehin Paul Osikoya
Timilehin Paul Osikoya
Songwriter

Lyrics

Huh no no no no Huh yeah yeah yeah yeah Mikun Noni Say if I cheat on your love Then na Wetin I gain And if I let you go Then my life is a waste Say na your love I dey find Na your love I dey wait Odo if you leave me now I go manyewu So baby balance me Balance my love, balance me Balance me odo, Balance me Balance my love, balance me Balance me So baby balance me Balance my love, balance me Balance me odo, Balance me Balance my love, balance me Balance me And at the end of the day At the end of the night Na you I won see My baby girl you complete me Girl I swear you complete me And at the end of the day At the end of the night Na you I won see Baby girl you complete me Girl I swear you complete me So baby balance me Balance my love, balance me Balance me odo, Balance me Balance my love, balance me Balance me So baby balance me Balance my love, balance me Balance me odo, Balance me Balance my love, balance me Balance me Odo you don know say nobody wey dey holy But I go give my love to you only I Swear I'll never leave you lonely From Now till the end that's the promise And slowly slowly slowly I go deep in your love But girl I don't mind if I fall Na you be my drug and my cure And at the end of the day At the end of the night Na you I won see My baby girl you complete me Girl I swear you complete me And at the end of the day At the end of the night Na you I won see Baby girl you complete me Girl I swear you complete me So baby balance me Balance my love, balance me Balance me odo, Balance me Balance my love, balance me Balance me So baby balance me Balance my love, balance me Balance me odo, Balance me Balance my love, balance me Balance me So make you balance me Balance my love, balance me Girl I want make you balance me
Writer(s): Timilehin Osikoya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out