Lyrics

Your favorite boy Tekno on the beat Eh eh eh (Ice) Ara ra ra (want to know) elele Ice Prince Zamani Poppin in ma name (you know I gat it) Bottles in ma name (shey be I gat it) Shopping in my name (you know I gat it) le lele E no dey finish Flexing in ma name (you know I gat it) Shopping in ma name (baby I gat it) Chopping in ma name (you know I gat it) lelele E no dey finish All the girls them like that When I post on me page them write back You know all the boys them hate that And I still dey pretend am laid back you know Follow me to Festac you know Girl you know am taste that you know Everything I do, I be legend I be like jimmy jatt Poppin in ma name (carry dey go) Bottles in ma name (pop Moet) Shopping in ma name (money trowey) lelelele Flexin in ma name (where is Caro) Choppin in ma name (roll the claro) Choppin in ma name, ele le le le Orobo get e money But orobo no sabi to shake body Lepa no get e money But you no say na lepa dey scatter the place If you wan play me corny You no say e no go funny If you dey look me for face You go see say I dey look you for face Shey you feel my p And you dey see how the thing dey be All ma guys dem gees And we keep it 110 degrees Balling is a must Girls dey ma coming in a rush Man dem ma fuck shit up and leave And dem ma flying overseas Look at me and look at you All ma niggas fresh, there's nothing you can do Do you see, what I see I cannot explain what I feel inside me Pose for the boss (boss) Ice Arrange yourself for the boss, eh Yeah, yeah, yeah Poppin in ma name (carry dey go) Bottles in ma name (pop Moet) Shopping in ma name (money trowey) Flexin' in ma name (where is Caro) Choppin' in ma name (roll the claro) Choppin' in ma name, ele le le le le Orobo get e money but orobo no sabi to shake body Lepa no get money but you no say na lepa dey scatter the place
Writer(s): Panshak Zamani, Kelechukwu Augustine Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out