Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Show Dem Camp
Show Dem Camp
Performer
Burna Boy
Burna Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Burna Boy
Composer
Jane Awindor
Jane Awindor
Composer
Olumide Ayeni
Olumide Ayeni
Composer
Wale Davies
Wale Davies
Composer

Lyrics

Classic!! Skabadu Skeybeydum Skaradum Skowodum (repeats...) Hey mister Anytime you see me when you see me When I pull up in the Bentley Know say I be Legend (Legend) Legend (Legend) Legend (Faaji) Legend I say make you forgive me, make you free me If I bring your girlfriend to the party I be legend (legend) Legend, (Legend) Legend (Faaji) Legend Dum yah dum heh (Adun o dun a dun o dun) Dum yah dum heh (Adun o dun a dun o dun) Dum yah dum heh (mo different o) What's a boy to a Legend? Fake friends we no get them Came through with my brethren Awon boys ti di Legend Awon boys took up popping Sh*t's changed, now we locked in So far this is nothing The show time we been plotting The lolly sef be on road Bad b*tch chilling and they say they wan roll Guys wey dey illest for a minute don code When you just dey call em if you know you wan show Tell them I'm a Legend (Legend) Legend (Legend) Legend (Faaji) Make nobody follow me drag am Any to ba ti gbo mi grab am Legend (Legend) Legend (Legend) Legend (Faaji) Make nobody follow me drag am Any to ba ti gbo mi grab am Hey mister, anytime you see me When you see me When I pull up in the Bentley Know say I be Legend (Legend) Legend, (Legend) Legend (Faaji) Legend I say make you forgive me Make you free me If I bring your girlfriend to the party I be legend (legend) Legend (Legend) Legend (Faaji) Legend Dopey man.Hashtag illest Mantra, Murder every rasclat rhythm Legendary, that's just how man's feeling If you on the same wave, tell the DJ, Deal it! How far, how your side dey? Normal chics with them hips, je ka jaye She ask 'Do you always think with your privates Or do you say sexual?' No ma ma'am, hey Who holds you down like Angus All those who snap and Make your fav rapper be John Doe? Ghost, ask around about our flows When you see me in the street Better act like y'all know that am a I'm a Legend (legend) Legend (Legend) Legend (Faaji) Legend Make nobody follow me drag am Any to ba ti gbo mi grab am Legend (Legend) Legend (Legend) Legend (Faaji) Make nobody follow me drag am Any to ba ti gbo mi grab am Skabadu Skeybeydum Skaradum Skowodum (repeats...)
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Olumide Ayeni, Samuel Wisdom Akano, Olawale Davies Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out