Lyrics

This is Toyé Monalisa, Lisa, Lisa, Linda-Sandra, Sandra, Bella, Bella, Bella Egbami o Alo po (Won Po) But na only you way I want Toyota no be Benz at all (No be Benz of course) You know wassup (You know wassup) Mo'leyan iwo moni ni Make you take it easy on me Uh-uh-uh Iwo moni If no be you tell me who e go be Ani, Mo'leyan iwo moni ni Make you take it easy on me Uh-uh-uh Iwo moni If no be you (Tell me who e go be) Baby answer me make I know Daun, Daun, Daun, Daun, Daun Ah make you answer me Omoge make you answer me Baby answer me make I know Daun, Daun, Daun, Daun, Daun Ah make you answer me Omoge make you answer me Them no sabi That thing wey dem tell you Gbagbe say dem no sabi All these girls me I go drop am Drooop Except for suzy (What!) Na she dey gimme money My sugar mummy And the money Ama jo kpin (Oh no no) Mo'leyan iwo moni ni, ni Make you take it easy on me Uh-uh-uh Iwo moni If no be you tell me who e go be Ani mo'leyan iwo mo ni ni Make you take it easy on me Uh-uh-uh Iwo moni If no be you tell me who e go be Baby answer me make I know Daun, Daun, Daun, Daun, Daun Ah make you answer me Omoge make you answer me Baby answer me make I know Daun, Daun, Daun, Daun, Daun Ah make you answer me Omoge make you answer me Baby answer me make I know Daun, Daun, Daun, Daun, Daun Ah make you answer me Shawty make you answer me Baby I been tryna reach you E no easy make I call Reason how it be for an artist sometimes You no go find it easy If you ask me baby make I tell you No be everybody go dey dull you I no go fall your hand Me I no go fall your hand
Writer(s): Oluwatoyin Oladehinde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out