Lyrics

Haa, Onome Kwesia Onome Onome Jo mo Kwesia Onome See Onome go my school (?) dey don dey close by two And if I don dey my hood Peter Rufai no fit catch my cruise Ehn, see Onome kiss my brother All because say I post her sister Haa, Onome Kwesia Onome Onome Jo mo Kwesia Onome Oya gentle mami Onome Kwesia Onome Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Codename Onome like big ballers Ghana man wey dey spend the dollars Me I dey find girl give for my palace She dey find boy wey go give her assurance I'm not your boyfriend or your daddy Na then you want the PIN on my card So if you think say you don jazz me He no fit work make you go meet Don Jazzy Haa, Onome Kwesia Onome Onome Jo mo Kwesia Onome Oya gentle mami Onome Kwesia Onome Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Ha, Onome Kilofe Ama paper awon toba wu ko lo be Won mo ogun le fo won lo je Inu ile mi lowa pelu ti iya kankan oni je eh Life wo lo fe je, O fe lo Paris Wa je chicken Olohun o ni mu garri Tori o fine o set bi Oluweri Magbodo, to ba gbori le ma ra ile fun eh ni Magodo Haa, Onome Kwesia Onome Onome Jo mo Kwesia Onome Oya gentle mami Onome Kwesia Onome Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container Regina I get goods for my container
Writer(s): Adewale Mayowa Emmanuel, Raymond Abheke Aboriomoh, Omoniyi Temidayo Raphael, Ebianga Inang Ikpeme, Anthony Abayomi Omoloye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out