Lyrics

A biggy bum bum bum He biggy bum bum bum, oh yeah Guilty do the beat, yeah eh It's King, King Promise, yeah yea She get the kinda body make you stop The kinda body you go turn to watch The biggy bum make I lose my money African girl chale make I lose my mind, oh yea yea yea Aunty eh baby eh Wo nanti3 kraa nekumi oh Baby oh aunty eh Wo sisi kraa nekumi oh So don't you don't you don't you Don't stop it baby Guilty tell am make she slow down for me yea yea yea yea yea 'Cause a biggy bum biggy bum bum Baby your body getty fire A biggy bum biggy bum bum I say my baby getty fire A biggy bum biggy bum bum I say my baby getty fire, eh A biggy bum biggy bum bum Come see my baby getty fire (fire) Fire (fire fire fire fire fire) Fire (fire fire fire fire fire) Joeboy pon deck oh yeah Ibadi to tobi koma bounce bi ti felele Sey your body hot your body elele Na that your back proportion wey get e my attention Oya gbesumobi ko ma gbelo (gbelo) Oya bo si bi kin ri Mo ni ko gbesumobi koma gbelo (gbelo) That your back so B.I.G A biggy bum biggy bum bum Tell me wetin you dey form for Me I sabi uncle London I fit to carry you go London A biggy bum biggy bum bum Tell me wetin you dey form for Me I sabi uncle London I fit to carry you go London (London) Fire (fire fire fire fire fire) Fire (fire fire fire fire fire) Come see my baby getty fire (fire fire fire fire fire) Fire (fire fire fire fire fire) Guilty pon the beats oh
Writer(s): Joseph Akinwale Akinfenwa-donus, Ronald Banful, Gregory Newman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out