Music Video

Prettyboy D-O - Wetin You Smoke Ft. Olamide (Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prettyboy D-O
Prettyboy D-O
Performer
Olamide Adediji
Olamide Adediji
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Donald Ofik
Donald Ofik
Songwriter
Olamide Adediji
Olamide Adediji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Telz
Telz
Producer

Lyrics

Baddo Baddo Baddo PrettyBoy Any man wey jump make them stand Any man wey stand make dey fall Respect Chop them like high tension Chop them like government dey chop pension Yaay If nothing dey for boys No come yarn me breeze abeg No bring yawa come my door I get problems on my head We just want the rabba Bros our eyes dey red Chop then smoke and ganja It helps reduce the stress Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke, ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke, ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take, ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take, ibeshi Awon le o ro yan Akin se surgeon Ani silicon Ale o ro yan Ale o ro yan Akin se surgeon Ani silicon Awon le o ro yan Yea Mo wole mo nu monster mo fa leya Sunday Oliseh before 99, 98 Tell me why dem dey hate Allah ba mu sa'a I no wan debate All these yeye boys wanna fuck with me 50 cent, dey no fit yung buck with me What's up with me Asking what's up with me I'm the only one hot, there's no topping me I got the keys to the gate of the fucking game Prettyboydo no forget the name We fit jump fence if they lock gate Or I take my leg breakdown the gate Regular Nuh mi no regular I talk true Got no snakes in my circular I get goons speed dial pon mi cellular Back then I run jobs with my computer, computer Nuh dey comprehend The hunger, didn't care about the consequence It's dangerous, this fast life dangerous We japa 'cause olopa came for us Me just want my gwalla Bros my eye dey red Always smoke my ganja It helps me when I stress Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke, ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke, ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take, ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take, ibeshi Awon le o ro yan Akin se surgeon Ani silicon Awon le o ro yan Awon le o ro yan Ake she surgeon Ani silicon Awon le o ro yan This one no be story story oh Way before the country turning on it own I did some things that weren't holy holy oh Before you judge me, know I just dey find money money oh Prettyboy no dey here for your ceremony oh Light my kush then I pass it to Eni money oh When I started, swear I no get help from anybody oh Had to take it on the chest no time for story story oh Check now Tinuke and folakemi o Before they kiss a n, tell them play inna mani mo Thankful for the money, I give God the glory o Still remember all the nights wen we sleep for studio Make dem mezze, make dey mazzaya Make dem no come here come dey falaya If I say picker, you say papaya Labaje jitan ama tamaya Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke, ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke, ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take, ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you don take, ibeshi Awon le o ro yan Akin e she surgeon Ani silicon Awon le o ro yan Awon le o ro yan Akin e she surgeon Ani silicon Awon le o ro yan
Writer(s): Stephen Alli Odunayo, Donald Ofik, Olamide Adediji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out