Music Video

Kizz Daniel - Hook (Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
One Sound
One Sound
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fancy
Fancy
Producer
Lussh
Lussh
Producer
One Sound
One Sound
Producer
Sugarboy
Sugarboy
Producer

Lyrics

Mad oh Yo Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e (Hook) (Hook e, hook) Oya now When we start to dey go Money no go finish on hin own All the guys dem dey call you dey bone Come, don't dull, okay Two people collect money One person spend the money That one dey ask for money Where the money dey Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Anytime I see pesin I like Manager go run the package Pass the package to backstage Move the package, full kit I no dey like Ngozi Ngozi go stay for a month A day is enough for the wise If e wise, e go come back again Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Awon bi 37 lo wani gate She'lo gbe gbedu, won ni vado ti de Vado bi three, abi vado bi eight Vado sha, abi vado Bill Gate Okay, come for the dough and I come for the mula Iyalaya, baba werey ni corona Okay, search for the gbedu Download the gbedu Pay for the gbedu Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Oh well, as the real boy You know, I say make I bless my fans, you know Pill song I love you guys Thank you for your support
Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe, One Sound Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out