Lyrics

Pah pah pah pah pah Where I come from, nobody go pay ransom Where I come from E be like sey nobody dey care oh my God Where I come from, people dey try Phantom... Pikin dey fly to London But I tell you If you try you go taya oo Where I come from Dem no fit talk people matter That be why Me I no dey go church oo My bible for my chest oh I be my own pastor Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lom, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall I know life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall Where I come from Many problem dey oo I say no food for table Before evening we crack our brain ooh Where I come from Okada be our transport Trotro station be our airport We no get Visa, so how we go fly oo Where I come from E be who you know oo And where I come from Nobody knows, nobody knows tomorrow Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall I know life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall Where I come from, nobody go pay ransom Where I come from Ibe like sey nobody dey care oh my God Where I come from, people dey try Phantom Pikin dey fly to London But I tell you If you try you go taya oo Lomi ee lomi E be like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall I know life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall
Writer(s): Peter Asare Bediako, Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out