Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayo Jay
Ayo Jay
Performer
DJ Tunez
DJ Tunez
Performer
Agho Ekhator
Agho Ekhator
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Agho Ekhator
Agho Ekhator
Songwriter
Ayoola Ogundeyi
Ayoola Ogundeyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Tunez
DJ Tunez
Producer
Echotheguru
Echotheguru
Producer

Lyrics

Major Tunez See my radar e be on you, yeah Tell me anything wey I no fit do, yeah For your matter I dey battle, yeah Giving all them niggas royal rumble, yeah I want you tonight (tonight) Girl you know it's on sight (know it's on sight) See na you I dey find You're number one for my mind, yeah I want you no be fight (no be fight, no be fight) Girl you know I don try (girl you know I don try) So no dey form power mike 'Cause you know I don't bite, yeah, yeah As I enter she surrender, yeah, yeah So tell them bagaz na back to sender, yeah, yeah As I enter she surrender, yeah, yeah So tell them haters na back to sender, yeah, yeah Smooth motherfucker Smooth motherfucker Smooth I'm a smooth motherfucker Turn wine into water Dem dey play my songs From yankee to ojota o But I am far from butter o Ajekpako from the gutter o But I can flow like water That's why I'm so important I want you walahi Shey you go go Dubai Make we dey go my side Girl me I wanna change your life Ngwanu decide (biko decide) Shey you go be my wife Me and you be like four and five Come girl, let's enjoy the ride, yeah As I enter she surrender, yeah, yeah So tell them bagaz na back to sender, yeah, yeah As I enter she surrender, yeah, yeah So tell them haters na back to sender, yeah, yeah Smooth motherfucker Smooth motherfucker
Writer(s): Agho Ekhator, Ayoola Ogundeyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out