Lyrics

Raybekah for the boys them Fill na the area or or eh Oyo yo yo yo yo yo yo oh uh Barrister! Wetin you dey find, You go see am, Things wey you dey do with Larrisa, I never even talk of venessa and her sister, Barrister! One day e go hook you for corner, I know say e go land you for gutter, I dey on top of the matter, You go see am (Barrister) Why e be say you no dey rest, All' of the girls, You dey give them side to side oh, Mad oh, The matter tire me I rest oh, I carry bag and I jarkpa with my fiends, On my way eh, For inside aeroplane, I reason am again, Why you con use me dey Play o uh woah oh oh oh Bridge; Normally! Normally! You suppose be that special man, Wey go love and understand, Dey with me till the end, Actually! Actually! All' of these guys no let rest, I shun them I put you first, Your head still no won correct, Barrister! Wetin you dey find, You go see am, Things wey you dey do with Larrisa, I never even talk of Vanessa and her sister, Barrister! One day e go hook you for corner, I know say e go land you for gutter, I dey on top the matter, You go see am (Barrister) One time for una the guys wey dey treat you right oh Yeah yeah yeah yeah Two time for una the guys wey dey get your time. Bridge; Normally! Normally! You suppose be that special man, Wey go love and understand, Dey with me till the end, Actually! Actually! All' of these guys no let me rest, I shun them I put you first, Your head still no won correct Barrister! Wey thing you dey find, You go see am, Things wey you dey do with Larrisa, I never even talk of Vanessa and her sister, Barrister! One day e go hook you for corner, I know say e go land you for gutter, I dey on top the matter, You go see am Barrister!!
Writer(s): Rebecca Chinoso Arinola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out