Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jeremiah Ovie Eyavore
Jeremiah Ovie Eyavore
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kindwiz
Kindwiz
Producer

Lyrics

Oga pastor you try well well
I see your new Benz you Dey drive well well
Your members Dey trek you Dey flex well well
Say I hail you say you try well well
Oga pastor you try well well
I see your new Benz you Dey drive well well
Your members Dey trek you Dey flex well well
Say I hail you say you try well well
Church wahala
Church wahala
Oyono baddest we Dey burst
Oga you for reason am na
Why all those pastor they fresh we
Dey members Dey suffer
Oga you for reason am na
Shey na God say let there be light but
Na still men Dey off am
Oga oya reason am na
No let those pastor deceive you with prophecy
Oga you for reason am Na Na we all
God create we fit see wetin prophet see
Oga pastor you for lock up
Can't collect my kobo for Zobo
Oga pastor oya reason am blood of jesus for Bible nor be zobo
Church wahala
Church wahala
Church wahala
Church wahala
Oga pastor we try for you
The time you need motor we buy for you
Now we need you you say call on God
But the time you need money you call on us
Oga pastor we try for you
The time you need motor we buy for you
Now we need help you say call on God
But the time you need money you call on us
Moment of truth here no grudges
Few populations but too many churches
There is no work on the street there is no job
Na hunger Na make some kind pastor open church
Give It shall be given unto you
Good measure shaking together and running over
Give It shall be given unto you
Good measure shaking together and running over
Church wahala ooo church wahala
Church wahala
Church wahala
Church wahala
Written by: Jeremiah Ovie Eyavore
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...