Lyrics

Baby you wan see my wire, Oya say your AZA, omo say your AZA, baby send your Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA DMW, fresh on the beat, shekpe Ogini this, ogini that, coming soon What is it girl wey you want wey Davido no fit do, What is it girl wey you want wey Davido no fit do All the girls get eyes on me ah ah but I gat my eyes on you I go buy you diamond ring, e wa carry love pemesi Baby you wan see my wire, Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Baby you wan see my wire, Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Am loo. damn! Talku this, talku that, calm down girl oya feel relaxed A remedy baby girl you are biggie ., gimme kiss and I wan give you cash But I want to know, wetin you know before the check and balancing eh Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh See the girls I rotate oh, you Dey make me i wan hide my face oh Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh See the girls I rotate oh, don't move until I say you. Ofe nsala, uwensala, okay billion dollar, okay billion dollar Ofe nsala, omokuwa, your back sara bara Baby you wan see my wire, Oya say your AZA, omo say your AZA, baby send your Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA Hear the alert, credit alert, change your Passat, baller alert You don arrive, Muritala oh, secure the bank oh, based on the car Baby you wan see my wire, Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Baby you wan see my wire, Oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Eh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, shekpe Okay billion dollar, DAMN! Fresh on the beat
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, David Adedeji Adeleke, Duncan Wene Mighty Okechukwu, Emmanuel Adeshina Bello, Tobechukwu Victor Okoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out