Lyrics

Run checker Olopa no dey ginger me oh Na fresh I fresh I no kill nobody oh (nobody oh) I no be ajibole, see na party I dey go so For this party I go rock mic oh I dey pray say everybody go dey feel my flow (oh, oh) Abeg no go dull my ginger oh (oh, oh, oh, oh) So brother man me I wan happy myself, feel alright Take one beer, I don pay for you Happy yourself, feel alright Tell dem say I don pay for you Me I wan happy myself, feel alright Take one beer I don pay for you Happy yourself, feel alright (feel alright) Tell dem say I don pay for you (mo ni red oh) You know today (yeah) you no know tomorrow (no) We dey this world based on time wey we borrow I no fit say everybody go be hero But you gats believe yourself So ogbeni roll one Make we holla all the kele make dem come we side oh 'Cause I gat to hold one (hold one) I no fit kill myself for inside this life oh You know I'm a road man (I'm a road man) I just dey do my shows, I dey mind my business Brother make you bone am (bone am) I no dey like people wey dey test my patience So brother man me I wan happy myself, feel alright Take one beer, I don pay for you Happy yourself, feel alright Tell dem say I don pay for you Me I wan happy myself, feel alright Take one beer I don pay for you Happy yourself, feel alright Tell dem say I don pay for you (mo ni red oh) Olopa no dey ginger me Na fresh I fresh I no kill nobody I no be ajibole, see na party I dey go All I wanna do is just chill (and fuck, yeah) In the back of the Benz with my kele dem, pef If you like you vex, me I don't care, me I don't stress
Writer(s): Imiebam Apiafi, Godson Epele, Hanniel Ayoleyi, Destiny Eghomwanre Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out