Lyrics

Arise Oh Compatriots, Nigeria's Call Obey SORO SOKE O Human Rights Equal Rights and Justice Ruthless Killing of the Masses How many people dem go kill before dem realize say we be human being How many years go pass by before we sef we go stand for what is right Oya Stand For Nothing o Fall For Anything o If you get conscience make you say something Oro abo l'an so fun omo'luabi Toh ba e'nu e a do dindin SORO SOKE O Nigeria Jaga Jaga Everything Scatter Scatter Poor man den suffer suffer Na Politician Belle dey Burakata Ok! We get high GDP but the money and power are still split between AC and PDP That even blind dey see that as long as money arrives Common people here won so'ra won di arindin Make we talk the talk je ka soro'to Cos our Papa set den fall our hand We no gats reach their age before we turn am around Make we gather all around we gats hold it down cos All man for street only love himself Their Oga he no send, only wants his wealth So let us change the cards from the ones we're dealt Or shey na government wey wan help country wey no help himself Abegi! Stand For Nothing o Fall For Anything o If you get conscience make you say something Oro abo l'an so fun omo'luabi Toh ba e'nu e a do dindin SORO SOKE O Soro Soke Werey You come wan dey form like say before you no den hear us talk abi? Ok na only one shokoto dey and we go enter am with one leg To see who get the real craze Baba Ani ke Soro Soke Werey My people here dey suffer, your family den for mansion While the people den for gutter Abi you no get shame you cannot even provide ordinary light and water See your people don den cry cry cry cry cry They cry sote na blood dey for their eye Nobody coulda say that the people never try Let's just say that it took us this long to realize See your people don den cry cry cry cry cry They cry sote na blood dey for their eye Nobody coulda say that the people never try Let's just say that it took us this long to realize Stand For Nothing o Fall For Anything o If you get conscience make you say something Oro abo l'an so fun omo'luabi Toh ba e'nu e a do dindin SORO SOKE O
Writer(s): Ita Alexander Akpan-ita Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out