Lyrics

Ma nigga, just dey your lane No send anybody ma nigga Just dey do your thing, no mind them They go talk anyhow, they go dey do Anyhow But na you get yourself, you Understand? Fuck these assholes Shebi you no think say I be bad guy But me I know say I be bad guy Make we just leave am for middle, just Leave am for middle You and your niggas no dey feel me But I get niggas wey dey feel me Make we just leave am for middle, just Leave am for middle Won lon beef me, e fi won le, mon bo (They beef me, leave them, I'm coming) Lala to roke, ile lon bo (Yoruba Proverb) Won lon beef me, e fi won le, mon bo Lala to roke, ile lon bo Bere mi, everday mon ball (Ask about Me, I ball everyday) Bad guy, bere lowo sumbo (bad guy, you Can ask sumbo) Nothing mankind no go ever see Even Jesus Christ hated by the Pharisees Critics go con-go like the DRC I dey just my lane like the BRT That's why they hating on me, but I stay Very calm Cos I dey tink am like de rica See ma nigga for bariga and gbagada If it's M Abaga brother, they dey feel me Like jerry can Who be best rapper, omo it all depends I'm not the one to ask, ask number two To ten And if you no dey rap no ever make rap Because cat sabi swim, that no mean say E be cat fish If you mention M for any top ten, we Gon have a problem We gon have a talk men I might be the greatest you'll ever see We can agree to disagree, leave am for Middle let it be nigga Competition o si, opposition o si Bi awon to shey hip hop nigba television O si Won form bad guy, ammunition o si Awa'n flow so easy, awon fi isan si Yeaa, father Abraham had many sons But bread winner la wa, so fun won kan Gbenu soun Awon form super star, awon shine bi Sun Awon shey ti animal to escape ninu Museum So ori buruku o ba yin ja, Eyin ati ta le Jon ja? Emi ekun bi ti abija, were to ni Manager You and your crew in the club e dabi Power ranger Won de da were yin mo leko, won Damo ni bodija Eyin omode yi man be E fe blow bi Banger Oun o lu o bante O mo MI Abaga Se le ma kako Kako bi eja roundabout Won fe bawa beef bawo what the fuck You talking bout LJ Won gba pee mi ni bad guy, awon temi Won mo pe emi ni bad guy E ja a sole si arin E ja a sole si arin Awon temi won komi je oh, awon baby Won ja mi je oh E ja a sole si arin E ja a sole si arin MI Omo na dem know, na so the thing go It's why I got to move fast, never think Slow Cos hate is so deep, so even when I Sleep I no dey close eye, last last na chinco Same so sef when I be spitting fire fam Bars complex the concept new diagram I'm the textbook, the rest live to war me Doing really surely for the fans who Really adore me Shawty, leave me as you see meLeave Me how you see me Abi I no go make am if you say you no Go feel me? Six years running I'm the best rapper Ever living Respect to those before me, I'm the best To ever did it But make I just dey my middle Make dem still they talk say MI no sabi Riddle Frying pan know say him black pass Kettle But who dey make noise pass we no go Ever settle nigga
Writer(s): Olamide Adedeji, Will, Jude Abaga, L37 Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out