Lyrics

Holy Ghost come down Father Abraham come down Holy Ghost come down Father Abraham come down 'Cause your people are going astray, come down They no love each other again, come down Asset dey worry some o, come down This life no balance again, come down Ayinla ayinla You know how you dey 'cause yawa yawa Shebi if you see rafa, ma fa Wey dey speak gbana Tinbani pe kosumi Tinbani pe kosumi Iro ni mon pa ye ye Tinbani pe kosumi Tinbani pe kosumi Baba knack daughter So many plenty matter Mama kill n pikin because of money Baba knack daughter So many plenty matter Mama kill n pikin because of money Government dey show us pepper Ebi ti so wa de le se Senate dey sell pepper Landlord fi ile ta tete Holy Ghost come down Father Abraham come down Holy Ghost come down Father Abraham come down 'Cause your people are going astray, come down They no love each other other again, come down Wa wo owu aaye su wa da Ironu so wa da oloja Emi olorun sokale Come down Ayinla ayinla You know how you dey 'cause yawa yawa Shebi if you see rafa, ma fa Wey dey speak gbana
Writer(s): Great Onomaro, Ilerioluwa Oladimeji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out