Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Solidstar
Solidstar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Iniyezo
Joshua Iniyezo
Songwriter
Esegine Allen
Esegine Allen
Songwriter
Terry Alexandar Ejeh
Terry Alexandar Ejeh
Songwriter
Clement Ogudu
Clement Ogudu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tuzi Beatz
Tuzi Beatz
Producer

Lyrics

Hmm Awo Isoko, ma gb'orin mi Shabba (Along came Tuzi) Hmm, e ju'ru E ju'ru, e ju'ru, e ju'ru, e ju'ru Yeah-yeah Yeah, yeah-yeah Hmm K'ajo ma roki (le le) K'ajo ma faaji, yeah It's time to party It's time shake your body, yeah-yeah Everybody, oya move your body, yeah Whine am, whine am welll Anita, whine am well I know my work oh Pay my money, I no dey go down Na man wey work suppose dey jolly, yeah-yeah-yeah, yeah Isoko wa doh (wa doh) Delta wa doh (wa doh) No duro-duro, yeah Hmm, no tension I'm living my life with no tension No tension The money dey come with no tension No tension Gum body, chop money, le le Shake body, Delta boys from Isoko, ayy Gum body, chop money, le le Shake body, Delta boys from Isoko Sh'ongbo Terry Apala mo de When I dey suffer, dem no see me Now, I dey hustle, they want to feel me See, dem think say mo gba wire I'm driving my Benz, dey fire, yeah-yeah Shebi na me wey get my life, dey j'aye mi If dem never know, dem want to know Emi ati won, ati k'ese kan bo shokoto kana No tension Instead of that, me, I need attention If you no gbadun, come to my station Emi Terry, mio gbe'she ran won Isoko wa doh (wa doh) Delta wa doh (wa doh) No duro-duro, yeah Hmm, no tension I'm living my life with no tension No tension The money dey come with no tension No tension Gum body, chop money, le le Shake body, Delta boys from Isoko, ayy Gum body, chop money, le le (yeah-yeah, yeah) Shake body, Delta boys from Isoko As the money don show, omoge come close Oya, come follow me jolly oh You lookin' so fine, let's have a good time Baby, come chop my money oh Designer, designer Money no be wahala Designer, designer I go buy you designer Gbedu wey go shake their leg oh Shayo no go kill person (yeah) Ogene, make e keep blessing (no tey) No tension Isoko wa doh (wa doh) Urhobo wa doh (wa doh) Omo te tiko (yeah-yeah) No tension I'm living my life with no tension No tension The money dey come with no tension No tension Omo boys ehn, on how e take dey here ehn? (no tension) Unto say you dey go through one or twos for the industry, you con dey tension See, omo boy, na your matter oh Never to tension oh Yes oh, na to carry work gbera abi you take palash for the industry, if at all oh I think you don hear the aza Some of boy don dey look me first No dey look me first, look wetin I dey show you So, omo boy, I think you don see am? na so Very near human beings dem Who does that? Na wa oh (Swaps) (Swaps) (Along came Tuzi)
Writer(s): Micheal Opara, Joshua Iniyezo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out