Lyrics

Re Re Ahnn Alika Alika Yeah Yeah I'm Graham D D D D D D Baba Onos Morgan The sun is hot Baby Wetin dey sup I think about the way things DEY go... (Go) I swear with my body and soul... You're all I've got... First of all When We dey inside that garden from night till morn (Na Morning oh) You leave me speechless, I cor be like deaf and dumb God i beg (I beg) I nor want something wey go spoil the bed I spread (Spread Spread) Na you be the butter wey dey inside my bread Coz I can't pretend Alika ah ah... Na you be the music playing inside my head Girl me love you... You Turn my world around You know I love you (Love you) I need you (I need you) Baby girl you bad (You bad) You bad (You bad) Oh No... I Say if nor be you (If no be you) Tell me if I go love another (Another) If No be you Tell Me if I go love another (Another) Oh no no o non Girl I let you know know (Let you know know) Let you know say this love e no be Bobo (Ah) Girl No one can take your place from me And my place from you Coz I go craze for you (You you) Nne gi e na na gi furum nanya If anybody do anyhow We no go look their face (E yeah eh) Love e yo yo (Yo yo) Love e woh woh (Woh woh) I no go fit leave you I no go deceive you Girl me love you... You Turn my world around You know I love you (Love you) I need you (I need you) Baby girl you bad (You bad) You bad (You bad) Oh No... I Say if nor be you (If no be you) Tell me if I go love another (Another) If No be you Tell Me if I go love another (Another) Oh no no o no It's Graham D D D D D D D D D D Baba Onos Morgan (Eh) All Na God (Men) Alika Alika Alika
Writer(s): Onos Morgan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out