Listen to No Wam by Funkcleff

No Wam

Funkcleff

R&B/Soul

8 Shazams

Music Video

Featured In

Listen to No Wam - Single by Funkcleff
ALBUMNo Wam - SingleFunkcleff

Credits

PERFORMING ARTISTS
Funkcleff
Funkcleff
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dreamcent
Dreamcent
Composer
Funkcleff
Funkcleff
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Dreamcent
Dreamcent
Producer
Funkcleff
Funkcleff
Mixing Engineer

Lyrics

No wam (No Wam o) No Wam (No Wam) No Wam (No Wam) No Wam o (No Wam) No Wam (No Wam) No Wam No Wam I don't wanna lose you But if you sey e get as e dey be, then no wam o (No Wam) Yeah... No Wam I been wanna show you off But if you sey you wan' keep it on the low then no Wam (No Wam) No Wam Too many fishes in the ocean me I dive in (No Wam) Wetin you dey do me me no like it (No Wam) Why me no go feel like sey na crisis (crisis) Too many fishes in the ocean me I dive in (No Wam) Wetin you dey do me me no like it (No Wam) Why me no go feel like sey na crisis, crisis (No Wam) Shey you wan keep it on the low (low low) Keep it on the low... low Baby we can keep it on the low... low (low, low... No Wam) Shey you wan keep it on the low (low low) Keep it on the low... low Baby we can keep it on the low... Girl we can keep it on the low... low (No Wam) No wam No wam No Wam No Wam Say you wanna leave I can't sweat I've been through these things I can't fear Tell me wetin jungle don bring Wey me no still tumble complete You think sey these scars na for film Na real passion no be konji E no get how matter wan be Na one die wey person go see... Ehhh No be do or die affair Love e no go make me kpai myself I no fit kpai abeg Me go find another girl Cause I no fit die on top your head... Yeah No be do or die affair Love e no go make me kpai myself I no fit kpai abeg Me go find another girl Cause I no fit die on top your head (No Wam) Shey you wan keep it on the low (low low) Keep it on the low... low Baby we can keep it on the low. low (low, low... No Wam) Shey you wan keep it on the low (low low) Keep it on the low... low Baby we can keep it on the low Girl we can keep it on the low... low (No Wam) No wam No Wam No Wam No wam No wam No Wam No Wam No Wam
Writer(s): Dreamcent, Funebi "funkcleff" Guembe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out