Music Video

Lyrics

And you know say all the mandem in di place them fresh And you know say all the gyal inna di place them set And we no look uche face uche face for where Any man wey get leg go run him race yeah yeah Wanna give it to you physically, typically, Lyrically, cynically make you no dey do ye ye Come make I show you something wey go buss your head Come make I show you wetin we dey do for here,oh yeah O Gidi gan yeah, difficulty decision Ah for life make you be the one But Tinuke see you too dey form Ah ha this kind ting I never see Come put your body pon me Island girl a yardie Come show me as e go dey be It be this your jollof dey buss my head I go reach your dommot before night set Enemies wan jealous we no mind them It go be your matter go carry for head This your jollof dey buss my head I go reach your dommot before night set Enemies wan jealous we no mind them It go be your matter go carry for head When i step inna di place you know di place them set Cah the real badman leave da ussna wet Them talk money but them lack respect Air force gang but I no talk creps You better run my check Im a ass nigga but I love some breast Tick them wide mandem know my spec No cash app you got to earn this check Ah o gidi gan gidi gan gan gan Shey you be the one feeling di boy gan gan Load it like a gun,cause you no say you buss my head head gidi head O gidi gan, shey you be di one Load it like a gun cause you know say you bus my head It be this your jollof dey buss my head I go reach your dommot before night set Enemies wan jealous we no mind them It go be your matter go carry for head This your jollof dey buss my head I go reach your dommot before night set Enemies wan jealous we no mind them It go be your matter go carry for head
Writer(s): Adejosh, Melano Blac, Ransom Beatz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out