Lyrics

Its bizzouch Oh nah nah Owiee Abeg leave me make i live my life oo Leave me make i live my life oo Leave me make i leave my thing my way My way no be ur way Leave me make i live my life ooo Leave me make i live my life ooo Leave me make i do my thing my way My way no be ur way Oya we go kill dem with sound and The riddim and the base dem go pai pai Say dem no know nothing say dem no know Nada Ti eba Gbori wa lasan she left ma pa Lori Omo ti ekun babi ekun ni joo I'm not perfect dont judge me Broda i no judgiee I just dey do my thing my way Nobody perfect so dont judge me Artist ooo If u Neva do Nada before Kaluku loni tie Lara Eni ti ile move ba sha ni barawo I get my own for bodi broda U get your own too shogbo So no dey judge me dont judge me Otooto lawaye otooto lama rorun Kosi eni to mose kosi eni to mose layee Pesin different from pesin Money different from money Me i go live my life ooo Brother better live your life ooo Oya we go kill dem with sound and The riddim and the base dem go pai pai Say dem no know nothing say dem no know Nada Ti eba Gbori wa lasan she left ma pa Lori Omo ti ekun babi ekun ni joo I'm not perfect dont judge me Broda i no judgiee I just dey do my thing my way Nobody perfect so dont judge me Artist ooo If u Neva do Nada before Kaluku loni tie Lara Eni ti ile move ba sha ni barawo I get my own for bodi broda U get your own too shogbo So no dey judge me dont judge me Omo no judge me My brother my brother dont judge me Ni tie Lara Eni ti ile moba she ni barawo Its bizzouch on the beat Instrumental Its bizzouch on the beat Instrumental
Writer(s): John Oche Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out