Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gmgbaby
Gmgbaby
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Faizal Osigwe Ibrahim
Faizal Osigwe Ibrahim
Songwriter
CHUKWUNYEM OFILI
CHUKWUNYEM OFILI
Songwriter

Lyrics

Yeahhhhh Where dah your friend make She carry face come front I beg her make she come back I wan make she come back I beg her make she come back Why you choose to leave me When I feel this kinda way Now I know you never loved me You was all I had You told me that no matter what We go always Dey And now your friends dun want me back Yeah yeah yeah I think I'll pay a ransom Even though I know I'm handsome Do you know where I come from Where that your friend Make she carry face come front I think I'll pay a ransom Even though I know I'm handsome Do you know where I come from Where that your friend Make she carry face come front Oh my love o I beg her make she come back Oh love I wan make she come back Oh love I beg her make she come back Oh love o Yeah yeah Oh my love o I beg her make she come back Oh love Baby please come back Oh love Tell your friends "come back" Oh love o Yeah yeah Make i fight anybody Wey dey think sey I no be for you Let me see that person Wey wan talk sey you no be for me. Duro duro malooo Duro Temi o baby Duro duro malo Teleymi kalo jaye I think I'll pay a ransom Even though I know I'm handsome Do you know where I come from Where that your friend Make she carry face come front I think I'll pay a ransom Even though I know I'm handsome Do you know where I come from Where that your friend Make she carry face come front Oh my love o I beg her make she come back Oh love I wan make she come back Oh love I beg her make she come back Oh love o Yeah yeah Oh my love o I beg her make she come back Oh love Baby please come back Oh love Tell your friends "come back" Oh love o Yeah yeah I think I'll pay a ransom Even though I know I'm handsome Do you know where I come from Where that your friend Make she carry face come front I think I'll pay a ransom Even though I know I'm handsome Do you know where I come from Where that your friend Make she carry face come front
Writer(s): Chukwunyem Ofili, Faizal Osigwe Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out