Lyrics

Yeah, yeah Five times, dem never wan Seh dem no fit hold geh, we a star, we are blazing Number one Man fi di gyal dem know Release Down she go love me She no go give up on our love, she go love me Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me Yawa dey, yawa gas, she go love me The love wey give me sweet pass ketchup, see I go dey for your side, for your back I go dey for your side when you lonely I go dey from six in the evening 'Til six in the morning Down would you love me? If I give you other love, you go love me? Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me Yawa dey, yawa gas, she go love me The love wey give me sweet pass ketchup, see I go dey for your side, for your back I go dey for your side when you lonely I go dey from six in the evening 'Til six in the morning I no go mind, I no go mind even if na one night I no go mind, I no go mind even if na one time Me, I go rather dey with you 'til the sunshine Me, I go rather dey with you 'til we dey alright One time, make you pull up for the pool side Sucide, when she pull up, e be sucide You know your matter, baby, na him be my concern Make you no fear, we go dey alright Only you dey make me fall in love Baby, 'cause you gat the flavor And if I get it, girl, I no go flop 'Cause you make my head dey swell up Make me fall in love Baby, 'cause you gat the flavor, yeah Biribang, biribang-bang-bang-bang, bang, choo Down she go love me She no go give up on our love, she go love me Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me Yawa dey, yawa gas, she go love me The love wey give me sweet pass ketchup, see I go dey for your side, for your body I go dey for your side when you lonely I go dey from six in the evening 'Til six in the morning Down would you love me? If I give you other love, you go love me? Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me Yawa dey, yawa gas, she go love me The love wey give me sweet pass ketchup, see I go dey for your side, for your body I go dey for your side when you lonely I go dey from six in the evening 'Til six in the morning (The mix, killah)
Writer(s): Isaiah Okhuofu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out