Lyrics

Yeah they call me 1da banton Say na my song be their ringtone Yeah they see me as the realiste one Me be no 1 in a me region Say they never knew the boy was a time bomb Charley m way up m way up Say me never come down oo Mami m way up m way up Una never come down ooo Even if dem throw me juju oo Even if them touch me Dada o I no care if dem push me for gutter Internationally known locally mama vibe machine So me giving you anytime you want it Bad man me ball properly So me stepping on the scenes so me light up the place yeah yeah Even all my flows are finer Loving the China Anytime me come through me call me designer Sho Me no wan watch new sign post When dem come through Me give them match up the holes like ho Charley m way up m way up Say me never come down oo Mami m way up m way up Una never come down ooo Even if dem throw me juju oo Even if them touch me Dada o I no care if dem push me for gutter Must to ball the get dere I know I don't wanna fight nobody I just wanna live my life I don't wanna stress nobody I don't wanna cause no fight Say my body dey ginger me oo My body dey ginger me ooo Say na God e dy cover me oo Na God e dy cover me oo Forever ama shine like a diamond Blow like a time bomb Give it reekyflow Like tintintintuantuan Pose Original banton When me stepping on the floor Everybody wan run Charley m way up m way up Say me never come down oo (Everybody wan run) Mami m way up m way up Una never come down ooo (Everybody wan run) Even if dem throw me juju oo Even if them touch me Dada o I no care if dem push me for gutter Must to ball the get dere I know Bad man wan try stop me show Bad man wan steal my flow Dem wan stop me like a V I O Dem wan spoil that ghetto boy parole But dey never knew ama dynamite And I strong like a granite Loose I be tyt like aradite They say gimme divine What I bring divine oo Now the boy don collect oo Bad man wan connect oo Them wan spoil wan forset oo Bad man connect oo Now the boy don collect oo Them wan spoil my forset oo Bad man connect oo Charley m way up m way up Say me never come down oo Mami m way up m way up Una never come down ooo Even if dem throw me juju oo Even if them touch me Dada o I no care if dem push me for gutter Must to ball the get dere I know Boy don collect oo Wan connect oo Forset oo Badman connect oo Don Collect oo Boy forset oo Charley m way up m way up m way up Original banton yeye Maami m way up oo M way up oo
Writer(s): 1da Banton Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out