Lyrics

Kapaichumarimarichopaco (Chech) Ayiii (Change your Producer) Astalavi, give them Say Adam chop apple Abi you no dey read bible? What will be will be, na english be obstacle Many people don try, many people don fail I no wan be that guy If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa I say, many people make am, many people succeed Dem no get long life When the time comes brother, you must cry your cry Everyday, I dey thank God for my life Say na your plaster make all my corner tight I dey pray to Jah make I no backslide Agege Bread wey don turn to slice Many people don try, many people don fail I no wan be that guy Say I thank God say I no give up Dem foh dey whine me like Satan whine Jesus (je'omo) I call them, so, dem no pick up When I dey see this money, still dem no tell us Dubai, Peckham, and I run am one kind This your music, dem must see am worldwide (kilowi?) You wan stop me? e be like say you wan die You wan know wetin me and God don conclude for all star Mr. Investor As you dey vex, make you chop life oh 'Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go Many people don try, many people don fail I no wan be that guy If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa I say, many people make am, many people succeed Dem no get long life When the time comes brother, you must cry your cry Everyday, I dey thank God for my life Say na your plaster make all my corner tight I dey pray to Jah make I no backslide Agege Bread wey don turn to slice Many people don try, many people don fail I no wan be that guy I no wan come this life in vain I no come this life to come fail I no wan know hunger again When my gbedu drop, all of them dide Awon toh nipe "koshe shey" Won pe mi nsin, won fe ba nshere Ere ife tabi suwe? E dakun, e je k'oro wa maye Mr. Investor As you dey vex, make you chop life oh 'Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go Many people don try, many people don fail I no wan be that guy If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa I say, many people make am, many people succeed Dem no get long life When the time comes brother, you must cry your cry Everyday, I dey thank God for my life Say na your plaster make all my corner tight I dey pray to Jah make I no backslide Agege Bread wey don turn to slice (Timi Jay on the track)
Writer(s): Temidayo Omoniyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out