Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
WANI
WANI
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Usman Adams Adakole
Usman Adams Adakole
Songwriter
Ayorinde Ayoku
Ayorinde Ayoku
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wondamagik
Wondamagik
Producer

Lyrics

See me now (see me now) As I don forget all of my trouble As life come give me double Hear me now (hear me now) I know life sometimes is never easy With the level up believe me Wani Wonder, (yes, oh) which level you dey oh? (Dey, oh) Omo level wey pass the level I dey before (level I dey before) Ore mi, (yes, oh) which level you dey oh? Se na level wey pass the level you dey before? Owo mbe lapo, lapo mi oh (oh-oh) Just dey dance and groove and shake body oh-oh (oh-oh) Bring the lighter rizla VSOP (oh-oh) And the finest girls for me and my G (oh-oh) If to say we know tomorrow, omo boys for dey alright Based on say we know we no know We must chop, chop the life Ani won pariwo (pariwo) Dem dey say we no go bubble Ani won pariwo As e dey hot we give dem double Double oh Wani Wonder, (yes, oh) which level you dey oh? (Dey, oh) Omo level wey pass the level I dey before (level I dey before) Ore mi, (yes, oh) which level you dey oh? Se na level wey pass the level wey you dey before? (Oh-oh) (Oh-oh) (Oh-oh) (Oh-oh) (level up)
Writer(s): Ayorinde Ayoku, Usman Adams Adakole Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out