Lyrics

Abinye Uhhh uhhh E geti wetin I feel for you Me I no fit explain. The weni weni things u dey do E dey scatter my brain E geti wetin I feel for you Me I no fit explain The weni weni things u dey do E dey scatter my brain When I see you I Kolo I Kolo I Kolo Anytime I see you Baby I dey Kolo I dey Kolo ah Kolo Everybody off when you move it I never fit recover in 2days Kayamati love wen you do me Girlie Your body on it's own is a movement Baby this your love is a movie I want to Disembark but it's too late Try concentrate but na magic Your body on it's own e be fire oh! My baby you dey give me love You dey show me wey I no go fit tire for I say she dey do me well She dey show me love I get a baby I no fit tire for E geti wetin I feel for you Me I no fit explain. The weni weni things u dey do E dey scatter my brain. E geti wetin I feel for you Me I no fit explain The weni weni things u dey do E dey scatter my brain When I see you I Kolo I Kolo I Kolo Anytime I see you! Baby I dey Kolo I dey Kolo ah Kolo Tell other girls them stop all hating ah ah Your body no be play play I fell in love the day When I first see you Dey shake e waist If love is crime let them place charges Say my girlie be the fuel Me I be the matches My baby you dey give me love You dey show me Wey I no go fit tire for I say she dey do me well She dey show me love I get a baby I no fit tire for E geti wetin I feel for you Me I no fit explain The weni weni things u dey do E dey scatter my brain When I see you I Kolo I Kolo I Kolo Anytime I see you Baby!... Baby Baby baby Oyaa Oyaa oyaa E dey scatter my brain
Writer(s): 0, Abinye David Jumbo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out