Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Osaigbovo Andrew Edosomwan
Osaigbovo Andrew Edosomwan
Songwriter

Lyrics

You be the kind of girl wey dey make my thing go tanana I love the way your body go You be the kind of girl wey dey high me pass igbanana And I'm sure you already know I know you know a lot of girls dem want to blow my banana Baby girl no let nobody know oh ooh Not let nobody know oh But this your love girl, I cannot keep it low oh ooh I no fit keep it low no Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan Wanna let you know my feelings ah get no manners A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan I'm a boy to let it burn, but I no be burna Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan Wanna let you know my feelings ah get no manners A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan I'm a boy to let it burn, but I no be burna Ahan Your name be steady calling in my head now Your name be steady calling in my head ehh Your name be steady calling in my head now In my head ehh Your name be steady calling in my head now Your name be steady calling in my head ehh Your name be steady calling in my head now In my head ehh You be the kind of girl wey dey make my thing go tanana I love the way your body go You be the kind of girl wey dey high me pass igbanana And I'm sure you already know I know you know a lot of girls dem want to blow my banana Baby girl no let nobody know oh ooh Not let nobody know oh But this your love girl, I cannot keep it low oh ooh I no fit keep it low no Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan Wanna let you know my feelings ah get no manners A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan I'm a boy to let it burn, but I no be burna Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan Wanna let you know my feelings ah get no manners A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan I'm a boy to let it burn, but I no be burna Ahan Original bad man Edanos dey pon this one It is a long time wey man na sing song It is a long time wey man don be bad man Your name be steady calling in my head now Your name be steady calling in my head ehh Your name be steady calling in my head now In my head ehh I know you know a lot of girls dem want to blow my banana Baby girl no let nobody know oh ooh Not let nobody know oh But this your love girl, I cannot keep it low oh ooh I no fit keep it low no Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan Wanna let you know my feelings ah get no manners A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan I'm a boy to let it burn, but I no be burna
Writer(s): Osaigbovo Edosomwan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out