Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Oskino
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Israel Ogorchukwu Ukpor
Songwriter
Oscar Manugor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
IZYtunes
Producer
Lyrics
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Me I dey my cruise
I'm steady moving
I no dey fake am
Me I dey my groove
I'm steady moving
No dey fake am
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Me I dey my cruise
I'm steady moving
I no dey fake am
Me I dey my groove
I'm steady moving
No dey fake am
Them say fake it till you make it
I don't believe that shit
I they hustle I they pray
I they grind everyday
No be lie every hustler
Get him pay day
I they bear the pain cus
I know one day everywhere go plane
Pay money for featuring
Dem still chop my doo
You fit disappoint me but
You no fit stop my blow
Everyday man them are
Looking up to the sky
Too much pressure sometimes
Dey make man dey cry
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Me I dey my cruise
I'm steady moving
I no dey fake am
Me I dey my groove
I'm steady moving
No dey fake am
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Me I dey my cruise
I'm steady moving
I no dey fake am
Me I dey my groove
I'm steady moving
No dey fake am
I don tell them before and
I go still tell them again if them tell you
Say the journey easy omo na set up
My guy you for focus
You no get money why you
Come dey form boss
Carry body down
Oluwa go carry you up
Omo boy I don tire
Dem say my matter don cast
Many thing them dey talk
I no they reply
You they text me
I no reply because I busy die
I no get second line
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Me I dey my cruise
I'm steady moving
I no dey fake am
Me I dey my groove
I'm steady moving
No dey fake am
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Me I dey my cruise
I'm steady moving
I no dey fake am
Me I dey my groove
I'm steady moving
No dey fake am
I go make am
E no matter wetin
Dem talk.o
Say I go make am
I no go fit to fake am
Written by: Israel Ogorchukwu Ukpor, Oscar Manugor