Lyrics

Huh-uh, chi Woss wobi, ehh (Jay Pizzle production) Fine boys like us (na them dey rush us) Eh, all the fine girls (na them dey rush us) Yellow or dudu (na them dey rush us) Orobo, lepa (dem dey rush us) Fine boys like us (na them dey rush us) Eh, all the fine girls (na them dey rush us) Yellow or dudu (na them dey rush us) Orobo, lepa (dem dey rush us) Fine boys like us (na them dey rush us) Eh, all the fine girls (na them dey rush us) Yellow or dudu (na them dey rush us) Orobo, lepa (dem dey rush us) Fine boys like us We, we no dey too look for women like that Na them dey rush us, na them, na them de rush us Woss Fresh from plane mo se de lati idale Sinu AC, ota n gbale Convoy lati Lekki, ki Iya Sodiq E se normal fun awon omo t'on fori bale We spending lavish dem dey kaku Fine girl, ma lo wo motor t'o ma taku Papa malabana, we waku Number one dancing the boys, shaku shaku Afrobeat we dey ball (ball) Makana boys, we dey ball (ball) Pepper them to the core (core) E kilo fun awon omo akata k'on se normal Fine boys like us We, we no dey too, too look for women like that Na them dey rush us, na them, na them de rush us Fine boys like us (na them dey rush us) Eh, all the fine girls (na them dey rush us) Yellow or dudu (na them dey rush us) Orobo, lepa (dem dey rush us) Fine boys like us (na them dey rush us) Eh, all the fine girls (na them dey rush us) Yellow or dudu (na them dey rush us) Orobo, lepa (dem dey rush us) Fine boys like us (na them dey rush us) Eh, all the fine girls (na them dey rush us) Yellow or dudu (na them dey rush us) Orobo, lepa (dem dey rush us) Fine boys like us We, we no dey too look for women like that Na them dey rush us, na them, na them de rush us Woss Say man broke no mean say make you look broke (never) Agidi ko l'o fi n mu coke Omo Orile t'o ba dull, e ti bo'le Surulere mo, a n j'epo mo ogede (e be danu) Eh, are you mad or something? Ain't you feeling my swag or something? Is it my money you want or something? All black suit and tie, we stylin' Ogoro fe ma p'aja l'obo fun mi Awon bad belle wish say k'Olohun mu mi Tori 'on le ba mi, tori l'o se n bu mi Dem dey spoil our P, na why, ogbeni, do me (lale) Omo London, won kala m'oko Duregu sa mu ju olumoko Awon omo mi maondo bi ojo taisin Kawa 30 k'anybody di virgin, file Yea-yea in the building, CDQ (TribeMixx) JayP je k'on mo (go) Naira mo gbe Naira mo gbe, Pounds mo gbe Naira mo gbe, Dollar mo gbe Naira mo gbe, Pounds mo gbe Naira mo gbe Go, Naira mo gbe A ni Pounds mo gbe A ni Naira mo gbe, mo ni Dollar mo gbe Dollar mo gbe, Ambode wo le A ni Peller wo le, Ambode wo le Shina Peller wo le, woss, wo le Jay Pizzle wo le Fine boys like us We, we no dey too look for women like that Na them dey rush us, na them, na them de rush us
Writer(s): Joshua Osajiokwoeh, Sodiq Yusuf Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out