Lyrics

As rain no dey fall for one man roof o Ado Anam mi ndara Ain't got no time to bother All man Pon em lane All man Pon em lane No dey send wetin they talk Some go dey do like they be God Carry shoulder like plane dey fall Omo na only God fit to catapult owo As your guy don turn biggie man E no dey pick your call again Una throw back picture na emoji go dey your face Alaye no dey think am o no dey think am baba Cause life is sweeter if you no dey think am Na money do good thing Na money do bad thing Na money be baba Na money cause yawa Shey na money this this thing Na money do that thing eh Na money be baba Na money cause yawa Akuk adi iwek o akuk adi iwek o Ade Owoedinyene ufan owoedinyene Akuk idi iwek o akuk adi iwek o Owoedinyene ufan owoedinyene Show me love, show me love Show me love when I dey alive No come dey do like I be animal No be all headache dey need Panadol This life na suffer na akonuche man dey carry waka Plenty kata kata Why man go dey kill his own brother for owo Uche enter Lagos 30 miss calls em guy no pick up Akpan don become biggie man E no fit pick your call again Mkpo ke celebrity e no fit be your mate again Alaye no dey think am o no dey think am baba Cause life is sweeter if you no dey think am Na money do good thing Na money do bad thing Na money be baba Na money cause yawa Shey na money do this thing Na money do that thing eh Na money be baba Na money cause yawa Akuk adi iwek o, akuk adi iwek o Ade Owoedinyene ufan owoedinyene Akuk ade iwek o akuk ade iwek o Owoedinyene ufan owoedinyene
Writer(s): Owoedinyene Obot Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out