Lyrics

(Original) Fasta, after when I give, she want another one Who's that baby on the side wey dey bada bop? Baby, you know me, I want another one I want another one Baby, you used to, be the first to call me in the morning I'm gettin' used to, seein' your face when I'm daydreamin' 'Cause if you want make I jump, me I go jump If you say "make I fly", me I go fly If you want make we fire Fire, fire, fire burn them And if you say "make I run", me I go run If you want make we knack, we go knack If you say "make we maya" Maya, maya, maya pon them 'Cause she got me like Ah, sweet daddy, sweet daddy Oh-oh, my baby And she's fine, my baby, my baby Fine like Barbie Got me like Ah, sweet daddy, sweet daddy Oh-oh, my baby And she's fine, my baby, my baby Fine like Barbie The way you touch me, I like it ahn-ahn Sweet me die, e too sweet, ahn-ahn Say na you I want, forget Cassandra, my shawty You foh like do proper, ah Ah, k'osha sope emi lefe, ah You no go fit leave me for here If you no answer, dem go call bouncer, ah 'Cause I no go fit commot for here K'osha sope emi lefe, ah You no go fit leave me for here If you no answer, dem go call bouncer, ah 'Cause I no fit leave you for here Do me bad, you fit even swear for my dad Oyi tugbuo mo, oyi bad When you leave me, I dey sad Oh, you do me ah Ah, sweet daddy, sweet daddy Oh-oh, my baby And she's fine, my baby, my baby Fine like Barbie Got me like Ah, sweet daddy, sweet daddy Oh-oh, my baby And she's fine, my baby, my baby Fine like Barbie And girl, I'm on my knees for your case oh Don't do me bad oh And, I go fight Chinese for your case oh For your case, girl Girl, you know you're my oxygen, I'm feelin' it too And this feelin' inside of me feels nothin' but you But, you do me kpalanga, do me bad Make me feel like I no get life Want to finish me for my ma Oyi tugbuo mo, oyi bad Oh, you do me kpalanga, do me bad Make me feel like I no get life Want to finish me for my pa Want to finish me for my ma 'Cause she got me like Ah, sweet daddy, sweet daddy Oh-oh, my baby And she's fine, my baby, my baby Fine like Barbie 'Cause she got me like Ah, sweet daddy, sweet daddy Oh-oh, my baby And she's fine, like Barbie, like Barbie Oh-oh, my baby, hmm (Focus)
Writer(s): Daniel Benson, Akandu Ifeanyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out