album cover
Overload
album cover
Overload was released on 18 February 2022 by BORN II DO IT as a part of the album Overload - Single
18 February 2022
LabelBORN II DO IT
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

ATG Music
Maka Chukwu I dey craze for you,
Baby anywhere you go, I go wait for you,
Ask around I dey pray for you,
I no fit resist the love wey I get for you,
Baby tell me are you down with the flow Yh?
Baby are you ready, make we go eh?
Baby can I be your number 1 Yh?
Baby can i be your number 1 eh?
Baby tell me are you down with the flow Yh?
Baby are you ready, make we go eh?
Baby can I be your number 1 Yh?
Baby can i be your number 1 eh?
Overload, overload, overload,
Girl my love's overload, overload
Overload, overload, overload,
Me, I go give you my all,
For your matter dem go call police,
Baby no dey do like this,
You know say I go give you what you need,
Oya come make we chop one kiss
For your matter dem go call police,
Baby no dey do like this,
You know say I go give you what you need,
Oya come make we chop one kiss
Tell me what you feeling deep inside?
Tell me if you're really really riding?
I ain't even really with all the lying
Baby Maka gini no dey whine me,
Tell me what you feeling deep inside?
Tell me if you're really really riding?
Baby Maka gini no dey whine me,
I say Baby Maka gini stop the lying,
Overload, overload, overload,
Girl my love's overload, overload
Overload, overload, overload,
Me, I go give you my all,
For your matter dem go call police,
Baby no dey do like this,
You know say I go give you what you need,
Oya come make we chop one kiss
For your matter dem go call police,
Baby no dey do like this,
You know say I go give you what you need,
Oya come make we chop one kiss
Written by: Mazi Chukz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...