Lyrics

Tickle my heart Omoge you tickle heart Omoge tickle my heart Omoge you tickle my heart Omoge Tickle my heart Omoge you tickle heart Omoge tickle my heart Omoge you tickle my heart Ifeoma if to say na raba girl you know you no go look my side Nwanyi oma ah ah ah ah ah If na the thing wey dem dey talk you no go look my side My lovina My lovina Since you come my life I no fit leave you rara Na you I admire My lovina o Since you come my life I no fit leave you rara Girl your type no dey regular Girl you fine pass Monalisa Girl you sweet me like Ribena Abena Baby girl you dey kill me Rara Girl you fine pass Monalisa Girl you sweet me like Ribena o Abena Tickle my heart Omoge you tickle heart Omoge tickle my heart Omoge you tickle my heart Omoge Tickle my heart Omoge you tickle heart Omoge tickle my heart Omoge you tickle my heart Every other baby girl you stand out I go make u to laugh like basket mouth All the haters go die with their bad mouth We go be the talk of the town for South-South When I dey for your arms I dey maintain Your love truly got me detained So much blessing that it contained I don surrender Baby no yawa I no go japa Me and you forever Girl your type no dey regular Girl you fine pass Monalisa Girl you sweet me like Ribena Abena Baby girl you dey kill me rara Girl you fine pass Monalisa Girl you sweet me like Ribena o Abena Tickle my heart Omoge you tickle heart Omoge tickle my heart Omoge you tickle my heart Omoge Tickle my heart Omoge you tickle heart Omoge tickle my heart Omoge you tickle my heart
Writer(s): Idawarifagha Hart Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out