Lyrics

See when I pull up them know I get the vibe so the ladies Wanna pull off them clothes Them hating on the boy So them fire combo But I be bulletproof boy Me and my goons We Dey move in convoy We'll be knocking for your front door On God Be like say that Your head no correct Wipe am 2 by 2 E go correct Wetin Dey sup o Wetin shelle Person wey guck Must to collect Be like say that Your head no correct Wipe am 2 by 2 E go correct Wetin Dey sup o Wetin shelle Person wey guck Must to collect I no wan talk Cos I too get hot temper I no get time, i dey stacking my cheddar I just wan Dey for my lane Make you no trespass I no care how you Dey feel Omo whatever o You Dey do Gidi gidi Gats calm down No dey do Liga Liga Ma lo ga o You Go run tiki tiki O gokpa o Shey you wan see a nigga Burst tha gun You Dey do Gidi gidi Gats calm down No dey do Liga Liga Ma lo ga o You Go run tiki tiki O gokpa o Shey you wan see a nigga Burst tha gun See when I pull up them know I get the vibe so the ladies Wanna pull off them clothes Them hating on the boy So them fire combo But I be bulletproof boy Me and my goons We Dey move in convoy We'll be knocking for your front door On God No be joke o No be chyz o The money large o The money choke o I fit buy all the bank o You see e No be joke o No be lie no pinnochio I say e choke no be lotto I no wan talk Cos I too get hot temper I no get time, i dey stacking my cheddar I just wan Dey for my lane Make you no trespass I no care how you Dey feel Omo whatever o You Dey do Gidi gidi Gats calm down No dey do Liga Liga Ma lo ga o You Go run tiki tiki O gokpa o Shey you wan see a nigga Burst tha gun You Dey do Gidi gidi Gats calm down No dey do Liga Liga Ma lo ga o You Go run tiki tiki O gokpa o Shey you wan see a nigga Burst tha gun
Writer(s): Okwudili Onyeka Okoli Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out