Lyrics

Feels different like we in another World Started in the tropics Baby now we headed to the Island Baby I could drip you in designer If you need the money I go find am Baby swear I'm on a cruise Pretty comfy here in my shoes Baby no mercy, no mercy Make we chop dem like Banku No No No No No Make dem stand at attention oh Big party in my mansion o Big batty wey dey tension o This kind thing dem dey mention No No No No No All the time I dey beg God oo Make he share bread, make we first chop o Now I'm in a Benz with my legs up o And a bad bitch for the flenjo Bad nigga Five figures When I'm in the Benz I go dey zoom When I'm in the ends I'm with the goons Feeling like I'm walking on the moon right now Bad nigga Five figures When I'm in the Benz I go dey zoom When I'm in the ends I'm with the goons Feeling like I'm walking on the moon right now Feeling like I'm walking on the moon right now Feeling like I'm walking on the moon right now Pretty Mama Feeling man too Say she wanna feel a man tool Say she never seen a nigga bigger and cool But I like to dribble and I give one-two See wahala Two by two Dem dey follow me like say na miracle Dem be say dem no wan do Now I get the money, omo dreams come true No No No No No Make dem stand at attention oh Big party in my mansion o Big batty wey dey tension o This kind thing dem dey mention No No No No No All the time I dey beg God o Make he share bread, make we first chop o Now I'm in a Benz with my legs up o And a bad bitch for the flenjo Bad nigga Five figures When I'm in the Benz I go dey zoom When I'm in the ends I'm with the goons Feeling like I'm walking on the moon right now Bad nigga Five figures When I'm in the Benz I go dey zoom When I'm in the ends I'm with the goons Feeling like I'm walking on the moon right now (Make dem stand at attention oo) (Big party in my mansion oo) (Big batty wey dey tension oo) Feeling like I'm walking on the moon right now (All the time I dey beg God oo) (Make he share bread, make we first chop oo) (Now I'm in a Benz with my legs up oo) (And a bad bitch for the flenjo)
Writer(s): Chuma Nwokike, Richie Benson Nwobum Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out