Music Video
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Luuvee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Augustine Agwai Oluoma
Songwriter
Lyrics
Badman killer
Oh yeah yeah
I just dey find the right words to say to you girl but e no dey
I just dey find the right words to say to you girl but e no dey
Omo dis kind love no dey bother me
She don't want nothing to hurt papi
Shawty give me love wey dey cover me
I swear oh yeah
Dis kind love no dey bother me
She don't want nothing to hurt papi
Shawty give me love wey dey cover me
I swear oh yeah
If you say make I jump like this (I jump)
If u say make I move like this (I move)
And if you say make I bend like this (I bend)
And if you say make I do like dis (I do)
And if you say make I jump like this (I jump)
If u say make I move like this (I move)
And if you say make I bend like this (I bend)
And If you say make I do like dis (I do)
Oh na na na
Oh na na na na na na
Na na na na
Oh na na na
Oh na na na na na na
Na na na na
I like her
Wetin she carry dey amaze me
Amaze me, Amaze me, Amaze me
I like her
Wetin she carry dey amaze me
Amaze me, Amaze me, Amaze me
Dis kind love no dey bother me
She don't want nothing to hurt papi
Shawty give me love wey dey cover me
I swear oh yeah
Dis kind love no dey bother me
She don't want nothing to hurt papi
Shawty give me love wey dey cover me
I swear oh yeah
If you say make I jump like this (I jump)
If u say make I move like this (I move)
And If you say make I bend like this (I bend)
And If you say make I do like dis (I do)
And if you say make I jump like this (I jump)
If u say make I move like this (I move)
And If you say make I bend like this (I bend)
And If you say make I do like dis (I do)
Oh na na na
Oh na na na na na na
Na na na na
Oh na na na
Oh na na na na na na
Na na na na
Writer(s): Augustine Agwai Oluoma
Lyrics powered by www.musixmatch.com