Music Video

Lyrics

It's Naptown baby Ahn-ahn Bo-bo-bo-body oh, body oh Champion All of this money I'm payin' (payin') Oil from state to state (state) Chillin' with the King and the Queen (Chillin' with the King and the Queen) Girl you know, girl you know Put it in the Hermes and on 'eg (put it in the Hermes and on 'eg) Put it in the drip I wear (drip I wear) Yes, I pull up in a Benz And I gat my goons on deck Aye o pe meji, omo, aye o le (sa kuru gbe-gbe-gbe) Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye (soonu) Aye o pe meji, omo, aye o le (who goes there?) Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye Ahn, uhn-uhn I said dem go dey gum body (body oh) And go dey use me dey popori ('pori oh) I be their number one now (champion) Shey na because of this money (money oh) Wey dey make you call me "honey" (honey oh) I say horny fire (fire) You go shake am tire, ayy Somebody call 911 ('11) You foh dey go your house You know say night don come If e be those people wey dey fight for night Then I go meditate 'Fefunna Kiss please shout "penetrate" All the ones wey come down, relegate I dey try owe bypass Bill Gate Soonu Who goes there? All of this money I'm payin' (payin') Oil from state to state (state) Chillin' with the King and the Queen (Chillin' with the King and the Queen) Girl you know, girl you know Put it in the Hermes and on 'eg (put it in the Hermes and on 'eg) Put it in the drip I wear (drip I wear) Yes, I pull up in a Benz And I gat my goons on deck Aye o pe meji, omo, aye o le (sa kuru gbe-gbe-gbe) Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye (soonu) Aye o pe meji, omo, aye o le (who goes there?) Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye Anybody say "hey, ah, hey" (hey, ah, hey) I just dey do my things That's why I just dey my lane (dey my lane) As I enter the place, I just dey see obey (obey) Make you dey your lane, make I dey my lane Make you run your race, make I run my race Livin' everyday like a holiday Ahh, we on here We don know We don see so many things Make you dey your lane, make I dey my lane Make you run your race, make I run my race Somebody call 911 ('11) You foh dey go your house You know say night don come If e be those people wey dey fight for night Then I go meditate 'Fefunna Kiss please shout "penetrate" All the ones wey come down, relegate I dey try owe bypass Bill Gate Aye o pe meji, omo, aye o le (sa kuru gbe-gbe-gbe) Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye (soonu) Aye o pe meji, omo, aye o le (who goes there?) Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye Ahn, uhn-uhn Poh-poh-poh-poh-poh Sa kuru gbe-gbe-gbe
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Olayinka Dolapo Jimoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out