Lyrics

When I check the calendar It's a reminder, man gats drop (ouuwee) Sometimes I dey think aloud It's allowed if you wan beef me Go to chill for canada, in a highlander Canadian loud on me When you start to hammer now Them go dey gather round say why you forget me Bad girl no fit tempt me, I no get Bentley No fit bend knee (ah) Still grinding for the money I no get funding, just wan dey happy (ouuwee eh) She coming like a referee Blow my whistle on a daily Suliyat like ASUU, cos her body striking me deadly Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ouuwee) Ama shana e go bright o (Ge ge ti) Folake for the night o (Ouuwee) Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti) Ama shana e go bright o (Ye ye) Folake for the night o (Ouuwee) See me I smoke garri and moi moi last night oh And at this point me I really no fit send nobody gaan See the place wey I dey no be you dey So my brother nothing concern you Na my own thing so I no fit tell nobody no If I broke na my business oh Na my broke no be princess If wetin I dey do no fit fine for your eyes Then my brother go sip kunu If them talk, me I no send Cos for this life, I'm on the low no (low) Tell it to me no be VADO Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti) Ama shana e go bright o (ouu ouu ouu) Folake for the night o (Ge ge ti) Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti) Ama shana e go bright o (ouu ouu ouu) Folake for the night o (Ge Ahhh, finesse (finesse) If I broke na my business (business) Ama shana e go bright o (ohh ohh) Folake for the night o (again) Ahhh, finesse (ay eh) If I broke na my business (business) Ama shana e go bright o (ama shana e go bright o) Folake for the night o (folake for the night o)
Writer(s): Kelechukwu Njoku Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out