Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jeff Moes
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jeff Moes
Songwriter
Chief Osei-Bonsu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Anelworldwide
Producer
Lyrics
Still we go give am
Why we no go fit maintain?
You know say badman no dey frustrate
E be bad mind wey dey frustrate
Why I for fear anything
Cos i no say me one day ago fly
I fit to detty
My body
No apologies
No sorry
No no sorry
Eyi
Eyi
Fear nobody
Pull up on your girl
And she feeling very horny
I fit to turn the ting to a whole love story
Me no want to no love
Me no want no body
Eyi
Eyi
Detty body
Anywhere me deya
Me go detty body
Clean cut sef
We go detty body
Suit and tie
We go detty body
We go Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty
We go Dutty tee
Dutty tee tee
We go
We go
We go
Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty
We go dutty tee tee
Dutty tee tee
We go
We go
We go
Everywhere we go you know we get that mula
No dey do skirmishes
We for get am sooner
Chilling and getting it in the club
Me den my **** be poppin some henessy
While we grab some duna
Girl you be everything
No for hide your fupa
Ago fit give you everything
Me ba town frɛ me supa amarula
Me si m'anim wahu sɛ wo boy na wo da fula
Ɛnyɛ ne fault broda no get mula
Come and dance with me
Lay you down and let you feel the ecstasy
Afei na woda ho popo like a centipede
No lights no movies
Just ice and music
Baby this is Legendary
Baby this legendary
We go Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty
We go Dutty tee
Dutty tee tee
We go
We go
We go
Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty tee tee
Dutty
We go dutty tee tee
Dutty tee tee
We go
We go
We go
Written by: Chief Osei-Bonsu, Jeff Moes