Lyrics

Ok! Ayayaya! Ayoyoyo! Ayaya Eyes on zen EYO say! Move it! Are u ready with the move eh? Are you ready ready ready? No come my ear dey tell me story (Story Story oh) No question me I no be siri (Siri Siri oh) Shey you tell me say You go whine am for me? Abeg you Baby No dey whine me Oh baby! Move oh, Move oh Oh baby! Move oh, Move oh Oh baby! Move oh, Move oh Oh baby! Move oh, Move oh Shawty body banging She's been showing off Shawty show me something Make abobi off Shawty body banging She's been showing off Shawty show me something Make abobi off Hmm hmm hmm hmm hmm No come my ear dey tell me story Haba DoDo I know person wey too like to grove I sabi person wey too like awuf I'm with dogs All of us dey woof (woof) Na girl wey gather na him we approve Danla subani Inlashi in chinye Tanada hanka likuma Tana de chikin ye Ganta haskie Kama wanyie finye Chikin na poof Kama wanyie gineh Don't bother I Dey inside winebar dey chill Come order Na make up i dey see so Or na brown powder Like fashola Me i don find the camcorder No come my ear dey tell me story (Story Story oh) No question me I no be siri (Siri Siri oh) Shey you tell me say You go whine am for me? Abeg you Baby No dey whine me Oh baby! Move oh, Move oh Oh baby! Move oh, Move oh Oh baby! Move oh, Move oh Oh baby! Move oh, Move oh Shawty body banging She's been showing off Shawty show me something Make abobi off Shawty body banging She's been showing off Shawty show me something Make abobi off
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out