Lyrics

(Pon', Pon', Pon') (Funkula, funkula) Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person But my happiness oh, still be my own (still be my own) Everybody get role No mean say your own role, pass my own (pass my own) I be common person But my happiness oh, still be my own (still be my own) Everybody get role No mean say your own role, pass my own (pass my own) Because na God I dey put all my faith Food for my plate F fit no do me chop Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days I no get nothin' at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me dey do the job Mm, balanso I be common person But my happiness oh, still be my own (still be my own) Everybody get role No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Stephen Alli Odunayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out