Lyrics

All your problems temporary You go succeed miraculously Make you no hold back glory With envy As I defeat my fos and frenemies I no collect the back conami I go rejoice with friends with families Normally Make you keep eyes for tomorrow Fowl wey dey alive go chop corn oh Pick on sare yesterday fit to tey oh Make you look inside you for way oh Trouble come and trouble go oh Solve the problem wey you know oh Things go fall in place I know Forward ever just dey go Get out of your own way Make you no ban down your own lane Take small advantage only For your own sake Enemy within only It could grow to monster slowly Make you no toll away your glory Make you no let dem tell the story Make you keep eyes for tomorrow Fowl wey dey alive go chop corn oh Make you look inside you for way oh Reconcile yesterday today oh Wahala come and wahala go oh E fit to break body and soul oh Things go fall in place I know Backward never make we go Trouble come and trouble go oh Solve the problem wey you know oh Things go falls in place I know Forward ever just dey go (Ohhhh ohhhh) Forward ever just dey go (Ohhhh ohhhh) Forward ever just dey go (Ohhhh ohhhh)
Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out