Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Wizkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics
Q Beats
Q Beats
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Q Beats
Q Beats
Producer
Drexx Bitaseme
Drexx Bitaseme
Recording Engineer
Foster Zeeno
Foster Zeeno
Mixing Engineer

Lyrics

Yeah! E yee yeee Wizzy As a young boy in the ghetto Dem tell me say wizzy no go blow As a young boy in the ghetto Dem tell me say wizzy no go fit do show Now dem call me star boy 'Cause the boy is in charge boy I'm badder than them by far boy Jah bless me, so nottin them bagga Fit try wey fit press me No be me na God bless me He put me on top so no stress me This time won pò lowo But I no mind dem, dem be olodo Talking ish about me se o ya were My matter won gbe sori bi igbede Now bad mind people say I too booga Dem say I too dey act like don baba ye Shoutout to my real nigga God go may you bigger ohh Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh Shoutout to my real nigga God go may you bigger ohh Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh E farabale, e gba agbara le Abegi calm down no day do Like baálè If the fight start now, na you go first Kan lè No dey form James Bond for me Yea yea Why you dey do like monkey? Why you dey shout like your house dey for sea? Now you dey denge denge I dey pose I dey fast lane no go slow so oh E farabale, e gba agbara le Abegi calm down no day do Like baálè If the fight start now, na you go first Kan lè No dey form James Bond for me yea yea Why you dey do like monkey? Why you dey shout like your house dey for sea? Now you dey denge denge I dey pose I dey fast lane no go slow so oh Shoutout to my real nigga God go may you bigger ohh Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh Shoutout to my real nigga God go may you bigger ohh Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh E yeee yee God go make you bigger oo Sammy lowkey God go make you bigger oo Banky W God go make you bigger oo Wczeey God go make you bigger oo Osagie hah God go make you bigger oo Piper noni God go make you bigger oo Rotimi Rudeboy God go make you bigger oo Lolu rehab God go make you bigger oo Ayo Banks oo God go make you bigger oo For my real guys God go make you bigger oo E yeee ye God go make you bigger oo God go make you bigger ooo
Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun, Q Beats Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out