Lyrics

Mmm ah Ahn ahn ahn ahn Yeah Ahn ahn ahn ahn Yeah Ahn ahn ahn ahn My lady, my lady Dangbana o n go crazy O lo lo lo o n lo momi Come ginger me, please You dey touch my soul You dey tension body Baby fuck anything Wey no go make me hold you tight Girl I've been feening for you oo ou Nothing wey man no go fit do How'd you put that ass in evisu Ye Make I no go start to dey chase like a mad man 'Cause your body sef e dey kill a man To ba mo bo se murder mi To ba mo Make I give you rose cause you sweet like a flower Girl you stuck on my mental Number one baby hands down You suppose you suppose you suppose My lady My lady Natural baby no packaging Not chasing but she's attracting Many men dey line for the vacancy Mmm ah Ahn ahn ahn ahn yeah Ahn ahn ahn ahn yeah oh Ahn ahn ahn ahn Ain't she picture perfect No difference what she posting online What she posting online Me I be lowkey I can't shout Ain't she picture perfect for somebody like me Put other girls in a body bag Come close make I free your mind Come close make I leave you wondering Make I give you rose cause you sweet like a flower Girl you stuck on my mental Number one baby hands down You suppose you suppose you suppose But she be my lady my lady Dangbana o o n go crazy O lo lo lo o n lo mo mi Wetin you dey find you're going to see I say my lady my lady Natural baby no packaging Not chasing but she's attracting Many men dey line for the vacancy Mmm ah Ahn ahn ahn ahn yeah Ahn ahn ahn ahn yeah oh Ahn ahn ahn ahn
Writer(s): Olagundoye Malcolm, Oluwadamilola Aminu, Opara Ugochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out