Lyrics

Person wey don die no fit shake body, ah Me, I get one life and I gats to jolly, oh no Man wey get house wife still dey catch konji Aunty Silifatu, mio le ku fun anybody You get money, you no fit flex (disappointment) Politician with big belle (na enjoyment) You get body, you no fit dance (disappointment) If she carry overload for back (na enchantment) Weekenjoyment (weekenjoyment) Para, ra roro (para, ra roro) Wa ba-mi jo-jo (wa ba-mi jo-jo) Para, ra roro (para, ra roro) Wa ba-mi jo-jo, ah (wa ba-mi jo-jo) I no be sim card but me, I get connect If no be money, say no dey talk for my ear, oh no You no be baller, say dem go bounce you for here You can't outdrip me, forget Omo, craze gats dey your head You get money, you no fit flex (disappointment) Politician with big belle (na enjoyment) You get body, you no fit dance (disappointment) If she carry overload for back (na enchantment) Weekenjoyment (weekenjoyment) Para, ra roro (para, ra roro) Wa ba-mi jo-jo (wa ba-mi jo-jo) Para, ra roro (para, ra roro) Wa ba-mi jo-jo (wa ba-mi jo-jo) You get money, you no fit flex (disappointment) Politician with big belle (na enjoyment) You get body, you no fit dance (disappointment) If she carry overload for back (na enchantment) Weekenjoyment (weekenjoyment) Para, ra roro (para, ra roro) Wa ba-mi jo-jo (wa ba-mi jo-jo) Para, ra roro (para, ra roro) Wa ba-mi jo-jo (wa ba-mi jo-jo) Weekenjoyment (weekenjoyment)
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out