Lyrics
Omo na steady blocks
I gat the girls hmm, Anywhere!
Abeg just call Bridget say na copycat oh
I get so many girls, for the set, steady balling them. they say na we be best ohh
Oh uh oh
Oh uh oh uh oh uh oh oh
Go oh oh uh oh (Do me)
Low low low uh low oh (My baby cool me)
Slow oh oh uh oh (She Dey do me)
Low low low uh low oh (See my baby cool me)
Slow oh oh uh oh (She Dey do me)
Low low low uh low oh (See my baby coo me)
Slow oh oh uh oh
She get that fire wey Dey burning my soul
That girl wey Dey calling my phone
She hold me never leave me alone
All night all night
She get that fire wey Dey burning my soul
That girl wey Dey calling my phone
That baby wey no leave me alone
All night
Say na you be best for me yeah
Say na you be best for me yeah
You call me honey my baby girl you call me honey yeah

Everyday and night when I stand by you, hmm when I hold by you oh oh
Cause true love, means a lot to me
You're my fantasy
Everyday me craze for your love this your body make you hold me
See baby make you cool me
See my baby never leave me
Go oh oh uh oh (Do me)
Low low low uh low oh my baby cool me
Slow oh oh uh oh she Dey do me
Low low low uh low oh see my baby cool me
Slow oh oh uh oh
She Dey do me
Low low low uh low oh
See my baby cool me
Slow oh oh uh oh
Slow uh oh uh oh oh
She get that fire wey Dey burning my soul
That girl wey Dey calling my phone
She hold me never leave me alone
All night all night
She get that fire wey Dey burning my soul
That girl wey Dey calling my phone
That baby wey no leave me alone
All night
Omo na steady block
Hmm hmm hmm
Written by: Bofa Bofa, Oluwa Prevail